#LYRICS SO I PRAY FT EMARJAY X KUCI RHYMEZ $$$$$$
#LYRICS
MERIT MUSIC
KUCI PON THIS
EMARJAY NONI (LET DEM KNOW)
VERSE 1 ( KUCI)
ALL THE WAY FRM EGBEDA
WHEN I GO UP THERE SAY GET DOWN
THERE NO WAN KNOW WERE I DEY NOW
SO MANY THINGS WEY I FACE NOW
I REMEMBER THE DAYS WEY I NO GET FOOD
I REMEMBER THE DAYS WEY I NO GET SHOE
EYES ON THE GOAL IWOSI YEN POJU
NOW I DEY PRAY MAKE MY HUSTLE PAY
MAKE MONEY DEY ANY WHERE I DEY
MAKE ME MY GUYS WE DEY BALL LIKE SAY
BALL LIKE SAY TOMORROW NO DEY
NOW I DEY PRAY MAKE MY HUSTLE PAY
MAKE MONEY DEY ANY WHERE I DEY
MAKE ME MY GUYS WE DEY BALL LIKE SAY
BALL LIKE SAY TOMORROW NO DEY
CHORUS (EMARJAY)2X
SO I PRAY BABA SO I PRAY (3X)
BABA SO I PRAY
VERSE 2 (EMARJAY)
WAKE UP IN THE MORNING
EVRY MORNIBG I DEY PRAY FOR THE MONEY
SEE AM ON TOP OF THE WORLD
I NO FIT FALL CAUSE OLUWA DEY MY BACK OO
BACK IN THE DAYS LAN JEWA
WE NO FIT TOAST OMOGE TO LEWA
SAY NA BACK IN THE DAYS WE DEY BEG FOR SHOW
IF THERE WAN MAKE WE SHOW DEM GO BEG US SOO
I PRAY I PRAY
I PRAY FOR GRACE
I PRAY I PRAY
MAKE MY HUSTLE PAY
I PRAY FOR THE ONES WEY DEY COME FROM BACK
SAY MY MOM USE TO PRAY MAKE I MAKE HER PROUD (REPEAT 2X)
NOW I DEY PRAY MAKE MY HUSTLE PAY
MAKE MONEY DEY ANY WHERE I DEY
MAKE ME MY GUYS WE DEY BALL LIKE SAY
BALL LIKE SAY TOMORROW NO DEY
NOW I DEY PRAY MAKE MY HUSTLE PAY
MAKE MONEY DEY ANY WHERE I DEY
MAKE ME MY GUYS WE DEY BALL LIKE SAY
BALL LIKE SAY TOMORROW NO DEY
CHORUS (EMARJAY)2X
SO I PRAY BABA SO I PRAY (3X)
BABA SO I PRAY
NOW I DEY PRAY MAKE MY HUSTLE PAY
MAKE MONEY DEY ANY WHERE I DEY
MAKE ME MY GUYS WE DEY BALL LIKE SAY
BALL LIKE SAY TOMORROW NO DEY
MERIT MUSIC
SUGER BOY
KUCI PON THIS
EMARJAY NONI (LET DEM KNOW)
No comments
comment here